Dataset Viewer
Auto-converted to Parquet Duplicate
audio
audioduration (s)
2.36
11.8
text
stringlengths
41
114
speaker_id
stringclasses
1 value
age_group
stringclasses
1 value
domain
stringclasses
1 value
gender
stringclasses
1 value
id
stringlengths
36
36
dem watch drama wey students act the play talk about better farming and how youth fit join the life.
PAGS1F1
15-29
AG
female
89d259d3-bafa-477b-b916-fc536272497e
she go plant corn fast make she beat disease way dey attack late
PAGS1F1
15-29
AG
female
98a35512-464c-4c73-b863-cc930742fd90
our school garden no get disease last term because we dey rotate beans and maize.
PAGS1F1
15-29
AG
female
ae78e071-cd3d-4adf-9de7-b4e4ae223082
before she go farm she watch video [?] teach am how to plant rice well
PAGS1F1
15-29
AG
female
b9f36b21-bf16-4355-853e-bfe727ad7ad4
dey count the bags of cassava con keep them for one side jeje one side jeje
PAGS1F1
15-29
AG
female
f2bed554-b0a0-4879-8be3-a857764b2b3a
hybrid crops dey grow well if we use sheep manure.
PAGS1F1
15-29
AG
female
ed31af24-08c0-4523-a6c9-3319afe7b258
dem dey use cotton lint to take make different kind wrapper material and clothes.
PAGS1F1
15-29
AG
female
69fef20e-ea31-4b8a-92aa-0e2565a657aa
dem give us safety gloves after we at ten d show wey dem teach how to handle manure well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
e807382b-2cd2-4a59-b43a-5db33d8e5ea6
i dey use tape close my seed envelope before i put dem inside clean biscuit tin.
PAGS1F1
15-29
AG
female
4ac6b437-378d-47c0-ab1b-038f17fcda82
she wrap okra wey she wey she pluck with cloth may e for dey fresh
PAGS1F1
15-29
AG
female
941c3a51-a5c0-4647-a19b-99df642e94d2
dem [um] train us how [um] to check compost quality by smell colour and how [um] e feel.
PAGS1F1
15-29
AG
female
1c3cc809-45f3-4687-a897-e6c6f7cb593c
my papa dey mix ginger with water make e control infection for beans and ugu.
PAGS1F1
15-29
AG
female
ee3a8766-5589-4113-9dfb-7ab2b0943e75
he dey check mobile ex ten sion ex ten sion platform to know how rain go fall every week.
PAGS1F1
15-29
AG
female
751b1771-6950-4e10-8536-f3ab15e9657b
we use barrow [um] take carry the pepper wey dey for bag may we for no do plenty waka
PAGS1F1
15-29
AG
female
982903d6-d7fd-43e4-ae2e-5c312e13ab91
that maize variety [um] show pack people [um] from ten [um] from ten different place for nigeria
PAGS1F1
15-29
AG
female
65a3f6c9-731d-4500-a072-02da77a49ba5
we use water comot the dirty wey dey cassava wey we pluck con put am am for bags
PAGS1F1
15-29
AG
female
817d3e31-23fd-4f07-8acd-6d3c65816ebb
she dey keep the seedlings under cover net to reduce wahala and stop yamayama disease
PAGS1F1
15-29
AG
female
860546f1-f61c-4270-9639-3a8f0fa54a1c
pipo wey dey buy cocoa dey grade am based on quantity of water wey dey inside and e size.
PAGS1F1
15-29
AG
female
7d355a66-58fe-4124-9860-0a8b96abc4d0
our maize sample dem display am with qr [um] code wey go carry you go planting guide sharp-sharp.
PAGS1F1
15-29
AG
female
86266e75-7404-4419-8376-28e008416f33
our [um] new fish breed [um] dey grow fast and [um] e fit well for our local pond system.
PAGS1F1
15-29
AG
female
b8740f26-d9fa-43f6-9bc6-deeaa8f52ebc
i link up with fellow cassava farmers from oyo for that global agro fair na better connect be that.
PAGS1F1
15-29
AG
female
7abef863-dd46-4a3c-ac7c-2dd31869b503
as we pluck cassava finish we con wash am sharp sharp may sansan and dirty for comot
PAGS1F1
15-29
AG
female
b21f8e7c-df6a-4643-8415-3d390b4b1f38
label seed with planting advice like how to space dem when to plant [um] and how much sun e need.
PAGS1F1
15-29
AG
female
2ddc7f21-6acf-4fad-8d0c-7fceeb7fe455
if you use safety style well your body eye and lungs go dey safety.
PAGS1F1
15-29
AG
female
1039e394-75ff-43f4-8604-9662550cb7fe
always throway seed way dey sick no mix no mix dem with the ones way no dey sick
PAGS1F1
15-29
AG
female
1d98db76-b889-4ebb-8558-f73581a30d8e
every crop get im own way to support how we dey feed animals.
PAGS1F1
15-29
AG
female
a688a24f-b1e0-4082-90de-e53d439737bb
we snap team picture near di solar drying system.
PAGS1F1
15-29
AG
female
7b752dfc-26a9-46ce-a23a-620bbb581d68
she jam pesin wey wan buy her smoked catfish after she show am di type wey e get.
PAGS1F1
15-29
AG
female
96ea238e-78d6-4fd9-bb66-a0709e644efa
read as you go take mix am [um] well —plenty no mean say [um] e better or e dey safe.
PAGS1F1
15-29
AG
female
f67f00d4-7b59-4362-8d37-b99ba53202ea
their tractor still dey power the water pump.
PAGS1F1
15-29
AG
female
cca70d8b-5d10-4d20-9165-6e58fc788c03
if you prune anyhow anyhow disease fit follow wound wey dey the stem enter.
PAGS1F1
15-29
AG
female
b25a2b5e-3f0c-45c1-acad-a4f56142e9bb
di infection no spread quick dis year just because we dey check am two times every week.
PAGS1F1
15-29
AG
female
403cf594-df0a-4a34-93d3-321818f09891
to keep seed container far from oil soap and perfume smell go help stop chemical from spoiling the seed.
PAGS1F1
15-29
AG
female
c359697d-e94c-44fa-b726-95382a6de3bf
i hear one talk wey dem dey talk how small-small farmers fit get money help help through agricultural expo.
PAGS1F1
15-29
AG
female
2e421f95-57af-4672-9d3c-286a60a9722d
we dey give our pigs leftover cassava and vegetable chop.
PAGS1F1
15-29
AG
female
31fa3709-2547-4baa-96db-dac16668f4ae
[um] i follow dat agribusiness coach wey i meet i meet for instagram after she finish talk for im panel.
PAGS1F1
15-29
AG
female
d24c2929-fa04-42a6-a41d-2dd5f0dc693a
some yam [um] from de first harvest de always enter our late papa shrine.
PAGS1F1
15-29
AG
female
a3f41805-c0d9-4abf-a65f-3bd1a77dd33c
every farmer suppose sabi the local names of common plant diseases wey dey their area. dey their area.
PAGS1F1
15-29
AG
female
e2858f95-e921-4a03-aa12-dda03f37d075
make you dey always keep new plants one side first before you put dem for main farm area.
PAGS1F1
15-29
AG
female
c1e9ed73-2bc8-4200-9763-4615149d55e4
dey check the seal for new chemical bottle all the time before you open am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
14973fad-56f5-4454-90c1-bbf54fab2dcf
white clothes wey palm oil stain e dey difficult to dey difficult to comot if you wan wash am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
b878888a-fd3e-476a-9ea4-4a619d82df9d
always monitor new workers when new workers when dem dey first use pesticide.
PAGS1F1
15-29
AG
female
d4271db7-0fef-4941-94fe-bb6fb3958a90
dem bin use mortar and pestle take pound palm kernel.
PAGS1F1
15-29
AG
female
5012618e-d048-4262-88c3-e60f7a5baa91
dey wear [um] glove wey thick [um] all the [um] time—no wear the light one wey fit tear.
PAGS1F1
15-29
AG
female
79a58d4a-d998-4766-b087-0a3f9ea15f35
better drying fit take like two to five days e depend on the kind seed and how the weather be.
PAGS1F1
15-29
AG
female
4b6b70c4-d5f6-4f8c-963e-2f5b53f30583
no trust your head—write chemical name and date for your farm book.
PAGS1F1
15-29
AG
female
5af1d89e-3804-45e1-a4bb-efa1c09291ae
we dey move animals go different places every week make the land no spoil.
PAGS1F1
15-29
AG
female
46fb1122-0edc-40c9-ad40-d9135f358c74
my sista dey check each plant like say na her pikin during wet season way disease much
PAGS1F1
15-29
AG
female
c30ef30b-ee87-45a0-990b-bd827594e125
some sickness dey start for root and you no go see am until the plant fall down.
PAGS1F1
15-29
AG
female
57d587b1-7429-4214-b9eb-b1952a939998
i pluck banana wey ripe con put dem for wall wey dey compound
PAGS1F1
15-29
AG
female
77f830f1-ad17-4390-b032-a705c75c5177
we pluck the corn wey dry comot for the stick con put am for bags
PAGS1F1
15-29
AG
female
af57fd01-86b8-4558-9bc0-959e424eb832
you must to dey remove grass for where cocoa where cocoa [?] dey grow every month during rainy season.
PAGS1F1
15-29
AG
female
345c48ea-51e3-4a4d-9731-95eea2f18845
we share millet wey we pluck for family members may dem for store am
PAGS1F1
15-29
AG
female
96098608-95f4-4864-af6a-c39067f7e35e
na so everybody for house con happy as wetin we pluck make sense this this year
PAGS1F1
15-29
AG
female
6ee1ea57-bdb9-4e09-bdf7-f872783ac191
if seed begin smell bad throw am away sharp-sharp to protect the rest from spoil.
PAGS1F1
15-29
AG
female
2181f878-7236-4faf-bf01-353efa72a548
no put seed container near window wey sun and heat dey touch direct.
PAGS1F1
15-29
AG
female
c0cfcc50-b376-4c68-aca0-c3a5bc91d323
she dey use phone app to take know as price for im vegetable dey be everyday for market.
PAGS1F1
15-29
AG
female
5310f312-1600-451d-95ee-e6f65b8e55c1
he throwaway the full place way sick ugu dey make e protect the ones wey dey good
PAGS1F1
15-29
AG
female
4682eb47-6d4f-4255-801b-5926156d57f1
we use 5 hours take pluck beans under hot sun under hot sun for afternoon
PAGS1F1
15-29
AG
female
9561d52b-b0d1-406f-ad22-75dcfc874103
na gloves dey take dey pluck ripe pepper may body for no scratch or get nyamanyama
PAGS1F1
15-29
AG
female
d9808c54-9c1f-4867-ae2d-d8327ad65d83
i don learn say the smoke from pesticide [um] fit bad reach if e touch skin direct.
PAGS1F1
15-29
AG
female
8c6cadbc-7a37-4f6d-a097-f3c29abac6ad
that speaker tell everybody make dem try plant something even if na only vegetable for house.
PAGS1F1
15-29
AG
female
4d119789-2d7e-482d-859e-52a83083e8cd
we keep the cassava sticks for one side wey we go use plant if we do plucking finish
PAGS1F1
15-29
AG
female
a9aca7a5-a45d-4236-bf67-04d112e59241
that trainer do live session wey show how to detect crop disease early before e spoil farm [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
4c836112-a8f0-4567-8f2e-415ba1df36cd
no leave seed container for [um] motor boot weh hot hot or for compound wey sun dey [um] shine.
PAGS1F1
15-29
AG
female
52c7f190-786e-41f9-b31b-f2cb23a23b91
dey put groundnut kanda for sun may e e for dry for three days as dey pluck am finish
PAGS1F1
15-29
AG
female
1d07a4b0-3218-48d2-84df-085c4657a53d
e go one special training wey dem take teach how to make plant-based pest repellent with local tings.
PAGS1F1
15-29
AG
female
76d01e39-a0e9-42a3-a5f5-d84355570ea7
the plucking of rice no start early unto say the road no just good
PAGS1F1
15-29
AG
female
d334eaf8-f7b0-4939-bbf8-0aa379282bab
before market day we con hire people wey dey work for farm may dem for help us pluck
PAGS1F1
15-29
AG
female
6ac26045-0312-4426-855a-177e4107d85c
i dey follow how dem talk say make person spray make chemical no go too plenty for plant.
PAGS1F1
15-29
AG
female
abd2502a-c673-45a9-ba8b-1a43ac586a91
that expo even give award to farmers wey get highest yield with organic farming no chemical wahala.
PAGS1F1
15-29
AG
female
58838152-4a7d-4cab-a927-ab5fcc588267
i give my brother inlaw palm fruits wey comot from ur first harvest make we use settle.
PAGS1F1
15-29
AG
female
22aa3e34-0745-4058-85a3-6fec06da1994
cutlass fall comot for hin hand we press the place well well make bleeding stop.
PAGS1F1
15-29
AG
female
9995440a-dd57-443d-a861-3a79f3806a26
that fair been get health service for farmers even eye test join
PAGS1F1
15-29
AG
female
ebf2e877-0911-4db0-a86a-af932b0d606b
na for cooperative training i learn how person dey behave if chemical poison am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
05f6996a-5b36-40a6-bed7-ccf0c18b8a29
if sprayer no good e go spray anyhow follow waste chemical.
PAGS1F1
15-29
AG
female
7f0b308f-6c56-40b6-87fb-4ffd9e6f2da2
after i watch di livestock demo e ginger me to start my own goat house.
PAGS1F1
15-29
AG
female
976c0e13-e695-4413-bc40-c74d82a68c51
dey write monthly record of how your seed dey especially when weather dey when weather dey change.
PAGS1F1
15-29
AG
female
4234e85e-4888-4a18-993c-318aa8ff925d
for that conference women conference women group show how dem dey turn waste to compost live and direct!
PAGS1F1
15-29
AG
female
f20867b6-8246-441d-9609-4dc8b08f03a2
d farming seed of cocoa. dem dey water am two times in a week during harmattan period.
PAGS1F1
15-29
AG
female
ebc696ca-3d70-4a08-acac-b41753b0d70b
improved cassava [um] type dey mature quick and [um] dey bring bigger tuber pass the old native [um] ones.
PAGS1F1
15-29
AG
female
1bd387ce-8a5f-479c-98bc-a5dd655f90c2
i dey enter one online platform every evening to learn how to manage pest well well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
1da3cbd9-6b61-482c-8b83-54191f2284d1
training dey help farmers sabi disease disease signs before the wahala go too much.
PAGS1F1
15-29
AG
female
85d63c9c-da2b-4d6f-900a-84eb377c8059
i help mama carry three bags wey beans dey inside go house
PAGS1F1
15-29
AG
female
e2d74f59-8fa8-4ec0-9527-4da3f58d089e
no use smell carry check as strong chemical be read the paper wey dey inside.
PAGS1F1
15-29
AG
female
47bcc232-6531-4694-b264-7c2566b82f7a
when she dey pluck pepper she con cover her face make pepper for no [um] pepper her
PAGS1F1
15-29
AG
female
a25ccd74-326d-4e0b-9612-baa4a11e25c3
she gather correct info for agricultural bank stand on how to take get loan for farm farm machine support.
PAGS1F1
15-29
AG
female
49f06643-4c78-480a-8d32-eca1d1e168fc
for many village dem dey use hand take remove groundnut [?] from im bark or im shell .
PAGS1F1
15-29
AG
female
b683e596-3bfd-492e-8b03-404de64902b2
i don subscribe to sms alert wey dey drop daily market price for my phone.
PAGS1F1
15-29
AG
female
e7c40e06-0977-4cbd-a6c1-430111b6905a
goat be won eat kanda of yam wey we pluck wey dey near where we dey store things
PAGS1F1
15-29
AG
female
6fe9a560-3f6e-4643-884f-bfdf87f18d95
she use one learning site wey [um] dey easy for phone take finish [um] one [um] short course on hydroponics
PAGS1F1
15-29
AG
female
1e923896-d211-4853-ac83-ea17ca373cfe
some people dey some people dey plough the farm others dey clean where animals dey stay.
PAGS1F1
15-29
AG
female
565ff4af-6cdc-450f-afca-da6f06239cfb
dia innovation lab show one soil moisture sensor wey dem make with plastic wey dem recycle
PAGS1F1
15-29
AG
female
ec4a9220-b1cf-48c4-953e-aa89b221269a
no ever keep seed bag near where fowl dey stay because that place dey always get plenty moisture.
PAGS1F1
15-29
AG
female
8a649ed8-c239-4d6c-9261-2a5a92765219
before [um] you close [um] container always shake am [um] small to check if any water still dey inside.
PAGS1F1
15-29
AG
female
6b55bd8b-2cb0-4467-98c1-c60070ca9e70
i [um] pick peper wey ripe [um] early come carry some dash mama ngozi [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
4547a3ac-8c45-4652-acec-23b0665df724
we carry our local-made planter go drop [um] for innovation [um] contest make [um] dem see say we sabi too.
PAGS1F1
15-29
AG
female
c420de99-a1b4-42b0-8468-8575ffb765c6
dem dey rear rabbit and plant beans at the same time.
PAGS1F1
15-29
AG
female
6b569aef-a7a9-4b18-82db-5a091fe705ca
i hear new hear new farming tips for one podcast so i write am down for my book
PAGS1F1
15-29
AG
female
b2755b37-eb74-4120-8da7-97774383e713
we put two type [um] of tomato side by side check which one [um] dey bring [um] better harvest pass.
PAGS1F1
15-29
AG
female
bb7af06c-5a06-4df4-b260-90562b3510e3
End of preview. Expand in Data Studio

No dataset card yet

Downloads last month
137